lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lion shegun courtesy – letter to rappers

Loading...

letter to rappers by shegun courtesy

yeah , courtesy!!!!
no case ?
letter to rappers!!

if you don’t know my name , courtesy ni mo nje
i like to rap with n~ggas , wey dey make sound affair
some people, ask who be this new rapper?
i let them know say me i wan come take over
jangle over, even if there was lake over
i make sure , i give enemies game over
me, i know say me i no be best rapper, but
i make sure say me i motivate rappers
ma lo rush,n~ggas no dey rush, everything no be gra gra, everything no be rush
this life you have to fortify yourself, sanctify yourself, nature maximize your steps and you realise your strength

don’t aim for the backseat, just be active
put your talent into practice, be adaptive
seek for knowledge and always be attentive
abeg face your obstacles like mathematics
yes, i wrote this letter to motivate you
upcoming rapper wey believe say god is able
wey dey focus on their talent like they are unstoppable
even some still believe dat they are not capable
stay safe by all means, make you focus on your dreams
grind everyday, to make am is not late
try to advance , try to take a step
try to risk every chance, try to help yourself
n0body go help you , if you no help yourself
n0body go carry you, if you no take a step oo
even for the industry, we no know who be next
heaven help only those , who help themselves
n0body go help you, if you no help yourself oo
n0body go carry you, if you no take a step oo
even for the industry, we no know who be next oo
who be next oo? who be next oo?

this life the step wey you take my brother, you go determine where you go later dey my brother
no go do person bad, based on law of karma
pray for direction, and baba god go do am for you
if you grind for day , make you sacrifice for night, na prayer na him magnify for life
i pray for fans , we shall all make it in life
i pray for rappers , we shall be famous in life

( shevy ~ mighty entertainments)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...