lirik lagu lil kenny – hello father
hey….hear the big man
listen to the big men
timmy
uh yeah
lily yeah yeah yeah yeah
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah yeah
lai lai
iya olewa momilara
moti werimi lodo moti shonra
ire wolemi apemora
yeah yeah
so many songs wey i still go drop
some people still dey wonder why i still no flop
ola oluwa nimofin shola
na him dey ginger me wey make thе boy still never stop
so many stress that i’m going through
but i bеlieve say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
i’ve got big dreams
god i wanna take care of my siblings
only you know what i am feeling
bless me so i can achieve this
yeah yeah
some people don’t believe me
even some family members still dey beef me
cos i woke and i told them what i was dreaming
i am gonna be a legend from my city
yeah yeah
yeah yeah yeah
so many stress that i’m going through
but i believe say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titilailai
biko show your power
your power o
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
dear father
i know you’re listening to me
all my supplications i render unto thee
so help me lord
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dekitomusic – ice
- lirik lagu umysie – афродизиак! (aphrodisiac!)
- lirik lagu less killjoy – palm trees
- lirik lagu circa 98 – know me
- lirik lagu antrakttt. – агония
- lirik lagu kevo muney – hard head
- lirik lagu todd edwards – jump (liquid mix)
- lirik lagu z (new wave) – all in the mind
- lirik lagu riven – mad scientist..
- lirik lagu эдуард наф (eduard naf) – животность (animal)