lirik lagu lil kenny - hello father
hey….hear the big man
listen to the big men
timmy
uh yeah
lily yeah yeah yeah yeah
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah yeah
lai lai
iya olewa momilara
moti werimi lodo moti shonra
ire wolemi apemora
yeah yeah
so many songs wey i still go drop
some people still dey wonder why i still no flop
ola oluwa nimofin shola
na him dey ginger me wey make thе boy still never stop
so many stress that i’m going through
but i bеlieve say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
i’ve got big dreams
god i wanna take care of my siblings
only you know what i am feeling
bless me so i can achieve this
yeah yeah
some people don’t believe me
even some family members still dey beef me
cos i woke and i told them what i was dreaming
i am gonna be a legend from my city
yeah yeah
yeah yeah yeah
so many stress that i’m going through
but i believe say blessings still go come
when the money comes i want no issues
make i fit do wetin all my people want
answer my call dear father
komo inuwa malo fiwapa o
do i need to send my aza ?
tell me make i know yeah
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titilailai
biko show your power
your power o
h~llo father
me i want this raba
wa damilola titi lailai
biko show your power
your power o yeah yeah
dear father
i know you’re listening to me
all my supplications i render unto thee
so help me lord
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ikinuori ikonen, el donde, tiripillu matias - kaikki on hyvin
- lirik lagu original cast of aristos: the musical - o icarus
- lirik lagu funny marie - careful with me
- lirik lagu india thieriot - montage
- lirik lagu 張敬軒 (hins cheung) - 酷愛 (ardently love) (live in hong kong 2021/22)
- lirik lagu bryan j - i don't love her that way
- lirik lagu lil 2jay - i don’t mind
- lirik lagu arise worship - overcome
- lirik lagu yml deeko - war
- lirik lagu prodi da prodigal & jesse calentine - seminary cypher