lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu liberty vibes – showers of blessing

Loading...

the days are dark i pray for sunlight

live wrong and live right

judge no man only god fit decide

speak truth and speak life
positivity say no to bad vibes

liberty me no dey criticize

every shoe get size

step on mi level praying for greater heights

me i dey on my own
i dey wait for your blessing
i no dey look any man own
baba shower your blessing
i dey on my own
i no dey look any man own
i dey on my own
too many things wey dey bother my mind

sleepless night but i dey wake up on time

set alarm i no dey like to waste time

if e no be biz abeg don’t dial my line

hoping for better days

me no say my destiny no change

wetin god don write n0body fit erase

face my fears steady dey run my race

you no say dem
wan run me local
their plan e don cast
blessing in total

hmmmmmmmmm
hmmmmmmmmm

me i tell them say life na turn by turn
who god don bless no man can curse

god i don come i dey wait for my turn
i dey wait for my turn

me i dey on my own
i dey wait for your blessing
i no dey look any man own
baba shower your blessing
i dey on my own
i no dey look any man own
i dey on my own

hmmmmmm
hmmmmmm
hmmmmmm


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...