lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lethafaze – omo boi

Loading...

intro

there is no lazy nigerian youth

everybody hustling

chorus

omo boy/ no dey dull

get the mulla/ so we can ball

yo check my

st~~z/ swagger por ju

you go need to roju/ never stop the hustle

verse 1

money money money, /mulla/

gotta make this money /yo/

247 i am on the grind

i be hustling

/kingfeezy/

all my n~ggas balling /so jasi/

so na wetin you talking

and that’s why when i show they feeling the boy

no be sherekanbia /gbao/ u know wassup

awon oloteh wey think we no go blow

now am on the fast lane u be go slow

ji ma sun omo obo time to hustle

bo so ri ila go gbowo without flexing your muscle

na brain work my bobo no need for all the tussle

keep pushing and i swear you gon get qthere

every hustler has a pay day yours already here

never give up your dream till you get share

for the big blessing gara god gave ya you heard

omo boy/ no dey dull

get the mulla/ so we can ball

yo check my

st~~z/ swagger por ju

you go need to roju/ never stop the hustle

2

early momo, i’m talking 5:30

mo ti taji all about my money

back then them no send me cos my

money funny

all the scele for area dem be calling me

ugly

but na dem wey gock ham say me am up to something

wifey stood by me i will never trade her for nothing

we been through h~ll and back f~ck it men we still breathing

lucifer squad,mtcn regime you get me

awon da, ti won fe ma fo ri be

o je da yan mo lethafaze lo n be ni beh

ijinle pam pam eni ba wu ko beh

if you cross bale o de ma bale peh peh peh

omo boy/ no dey dull

get the mulla/ so we can ball

yo check my

st~~z/ swagger por ju

you go need to roju/ never stop the hustle


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...