lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lazbizi – no limit

Loading...

(jampainit you know)
the gal dem gon feel this one
inside inside
(show boy lazbizi)

big batty gal from ghana (ghana)
how far how far (how far)
how e go be tonight eh
shey you go give me banku
big batty gal from lagos
how far how far (how far)
how e go be tonight eh
shey you go give me zanku

gal no limit
no limit (6×)
(cha)
gal just give it all
just give it all (3×)
no limit o (2×)
(cha)

do it like you from africa
whine that your waist
let them know where you coming from
champion gal
k!ll em with your boomba
wound them like you from afghanistan
some other gal dem say dem sabi dance
(a ahn)
dem never know that you the magician
(a ahn)
and all the man dem say dem sabi spend (a ahn)
dem never know your whining no dey end
(a ahn)
worldwide they wanna be your friend
champion gal
whine it whine it whine it whine it whine
design design it
and show me something gal
take me round the world the world
you wilding wilding wilding
and i don’t care
see dem just dey find you everywhere
dem just dey find you
and you taking them round the world world world world yeah

gal no limit
no limit (6×)
(cha)
gal just give it all
just give it all (3×)
no limit o (2×)
(cha)

afia na
see as me i dey so
me i ready follow you go to any length
i dey with you no fear

no limit (3×)
(ehe)
no limit (3×)
(ehe)

big batty gal from ghana (ghana)
how far how far (how far)
how e go be tonight eh
shey you go give me banku
big batty gal from lagos
how far how far (how far)
how e go be tonight eh
shey you go give me zanku

gal no limit
no limit (3×)
(ehe)
no limit (3×)
(cha)
gal just give it all
just give it all (3×)
no limit o (2×)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...