lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu lazbizi – allow me

Loading...

way you moving my mamito
make me wanna sip a likle more calypso
whine for papi for papito
show me how you do it
baby where you come from

allow allow allow me
allow allow allow me
elegushi kinda party in miami
allow allow allow me
wan ko mi je bi legendary fela ni o
allow allow allow me o eh

girl your body pablo
let me see your bangle
take me to your yard wife material
no play me like armando
you know say man a baller
wake up chi abola (yeh)
shege banza who no want
make you chop my bonanza (chei)
inna the party inna the carnival
na me dey gidi gal dem gasolina
gime gasolina

i like the way you moving my mamito
make me wanna sip a likle more calypso
whine for papi
for papito
show me how you do it
baby where you come from

allow allow allow me
allow allow allow me
elegushi kinda party in miami
allow allow allow me
won ko mi je bi legendary fela ni o
allow allow allow me o eh

oh yeah me wan see your body turn up
wey the gal dem wey like to burn up
(oh yeah) gime likle dance with your love
dance with your love
gime dance with your love gal
broke up ya body don’t slow down
ima kwana ketchup bu ebano
gbapurum egwu baby tuo down
when we step inna the scene
issa shut down (uhh)
with lazbizi everyday we getting busy
pulling effizy o my guy e no easy
with lazbizi (bizi bizi bizi bizi) bizi

allow allow allow me
allow allow allow me
elegushi kinda party in miami
allow allow allow me
won ko mi je bi legendary fela ni o
allow allow allow me o eh

with lazbizi everyday we getting busy
pulling effizy o my guy e no easy


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...