lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu laycon – motivation (feat. tinu)

Loading...

yeah
it’s conny sir
tinuke oh (god level)

my motivation, are the people (are the people)
the ones for the street wey dey hustle
my motivation
these are the people i see
when i look around, my motivation is them

yeah, ah
my motivation na those guys wey dey go slow
the ones puttin’ in work not the popo
my motivation na the man wey go bring change
this no be pdp or apc thing
my motivation na the men wey under, man dem
who dey handle pressure like the plumber?
my motivation na the sensible feminists
they never preach hate, that’s why i be respectin’ them
my motivation na the guy wey dey help hin guy
the bird wey dey help men fly
my motivation na those girls wey dey get sense die
the ones wey no live online
my motivation are the bricklayers, the workers, electricians, ayy
my motivation are the marketers, the waiters, the delivery guys
white collar workers, always on a deadline
even entrepreneurs, they be havin’ hard times
i pray allah gives you energy for these time
this ain’t a rap, i’m not even droppin’ punchlines
my motivation is mohammed, allah’s gee
even jesus christ, he died on the cross
see, my motivation is my pops, yeah, my real dad
i’m tryna see you in the sky like i’m simba

my motivation, are the people (are the people)
the ones for the street wey dey hustle
my motivation
these are the people i see
when i look around, my motivation is them

think about the people that you know (‘at you know)
the ones wey they hustle wey no blow (wey no blow)
that guy for your street wey no glow (wey no glow)
those are the people that you owe (that you owe)

my motivation, roll dice for sure
da double six then you get the the chance for one more
this is ludo, and man got kicks like it’s judo
look boy, don’t you really see?
my motivation are the vec and jay z
even nasty c, the jiggy jigga
how you think these people callin’ me the “n~ggy n~ggy”
my motivation reminisce, ajigijaga
my motivation never envy, he oraka
see, i rap proper
my motivation are the guys that’s not popular
the ones who go through dirt to make us look better
the ones wey chop slap for girls to kiss daniel
artiste managers, always brain stormin’
the organizers of the show, they be really stressin’
bouncers who gotta be harsh but they don’t like it, they my motivation
walahi talahi, go give them accolades
they all deserve it, to my opponents
y’all do not deserve me
i’m givin’ credit to the names we never call
the ones behind the cameras, they deserve applause
the akeusola’s, even myde
die hard fans stay defendin’ every line
these are motivation i’m respectin’ everytime, them

my motivation, are the people (are the people)
the ones for the street wey dey hustle
my motivation
these are the people i see
when i look around, my motivation is them

think about the people that you know (‘at you know)
the ones wey they hustle wey no blow (wey no blow)
that guy for your street wey no glow (wey no glow)
those are the people that you owe (that you owe)
think about the people that you know (‘at you know)
the ones wey they hustle wey no blow (wey no blow)
that guy for your street wey no glow (wey no glow)
those are the people that you owe (that you owe)
spyritmyx


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...