lirik lagu lawd inna works – low key
dema fake buh dema gwan like dem real
cyan never trust dem like my mind
cah wherever mi dey dem cyan come find me
none a dem cyan come style mi
mi wan fi know seh if you be real or you be fake o
cos i know seh you nor dey love mi, you just dey hate oo…
i nor know weytin wey mi i do you
wey everyday you dey spread rumours about me yea yea
tek of dat mask ya
hypocritе man yeah
tek of dat mask ya
mi wan see your two face
why mе you wan hate ?
know seh money wi ah chasing everyday
but wi keep it low , low key
dem tell mi seh life is how you make it
suh tell mi , tell mi why you fake it
what is mine know seh i go take it
long time wi ah tell rotation wi guh mek it
cah wi guh mek it bigger , bigger
dem know mi born a leader , leader
cah wi guh mek it bigger , bigger
why you wan fi break mi down
tell mi why you wan fi rate mi now
mi wan fi know seh if you be real or you be fake o
cos i know seh you nor dey love mi, you just dey hate oo…
i nor know weytin wey mi i do you
wey everyday you dey spread rumours about me yea yea
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ricor – the blame
- lirik lagu willyecho – save me
- lirik lagu trassh – her blood is my drug
- lirik lagu genagatitos – vampicat!
- lirik lagu smvn – tech fleece
- lirik lagu julieta – cada cop que em mires
- lirik lagu tomioka – гроб (coffin)
- lirik lagu metal church – all that we destroy
- lirik lagu syarahhhhhhh & gam1 – love island (ft gam1)
- lirik lagu lenka – knock knock (live at rhapsody, seatle wa)