lirik lagu lawd inna works – e dey scare
e dey scare me
yeah yeah yeah oh yeah
oh
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
cos if i look into the future
i dey see say e be greater
thanks to the creator yeah
oh thanks to the creator yeah
i dey count my paper
i dеy count my paper
so fire burn all the hatеrs
fire burn all the haters
cos the money i get, get
everyday i dey do my best, best
thats why we still dey work, work
we go dey fly like jet, jet
we go fly like jet, jet , jet , jet…..
my own future dey scare me
more dollars pounds sterling
i see god wey he bless me
i no dey care what you tell me
i no dey care if you dare me
celebration , pop champaigne
no joke for this side yeah
you know its all about the money
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
cos if i look into the future
i dey see say e be greater
thanks to the creator yeah
oh thanks to the creator yeah
i dey count my paper
i dey count my paper
so fire burn all the haters
fire burn all the haters
future brighter than the sunshine
none a dem can stop my shine
whole a dem copy my style
whole a dem copy my style
future bright than the sunshine
none a dem can stop my shine
whole a dem copy my style suh
none a dem can stop my shine
cos the money i get , get
everyday i dey do my best, best
thats why we still dey work, work
we go dey fly like jet, jet
we go fly like jet, jet , jet , jet…….
things i dey come do, do
e dey scare me
3y3 me hu
charlie charlie dey scare me
3hunahuna me
e dey scare me
e dey scare me
e dey scare me
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu aphasia – sinking
- lirik lagu bert le plug – ontario place
- lirik lagu insolent myth/tsbts – h0t g4rb4g3!
- lirik lagu ben quad – too bad that didn’t kill me (acoustic)
- lirik lagu 몽글 (mong_gle) – 슬리퍼 (we’re meeting in slippers)
- lirik lagu sinny & 7vvch – bunny girl
- lirik lagu mavyrmldy – apaixonado
- lirik lagu молодость внутри (molodost’ vnutri) – швея (dressmaker)
- lirik lagu not of man – indifferance
- lirik lagu muchachos – bogat zauvek