lirik lagu kvng kruz – trabaye
if i start to talk
all the things wey baba god e won do e no go end
e no go end
if i start to talk
all the blessings baba god e won do e no go end
e go no end
holy father gbemi trabaye
take my heart away
many things fit dey sup if plenty money never dey
father gbemi trabaye
take my heart away
even adekunle orente
orente don dey complain eh
bariga be the hood me i come from
and for that side all thеir money no dey long gan
e mi ti mo tipe say i go sing song
many things dеy my mind wey i won talk
me i no go rest coz the journey fit dey long gan
mo de mo pe baba loke dey for me gan
baba gbe ori mi soke
k’emi na ma jaiye lowkey yeah yeah
if i start to talk
all the things wey baba god e won do e no go end
e no go end
if i start to talk
all the blessings baba god e won do e no go end
e go no end
holy father gbemi trabaye
take my heart away
many things fit dey sup if plenty money never dey
father gbemi trabaye
take my heart away
even adekunle orente
orente don dey complain eh
emi kruz baby
ta lon pe mi o
ta lo fe be, egbami ta lo fe s’emi
won la won ju mi lo
dem dey compete
me i no dey follow you do competition eh
if them tell you something, you go know the something
person wey ask go still later know the something
person wey no ask e will never know the something
so funmi how to catch fish o
if i start to talk
all the things wey baba god e won do e no go end
e no go end
if i start to talk
all the blessings baba god e won do e no go end
e go no end
holy father gbemi trabaye
take my heart away
many things fit dey sup if plenty money never dey
father gbemi trabaye
take my heart away
even adekunle orente
orente don dey complain eh
na na na eh eh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu point breakers – quítate
- lirik lagu body thief – death, drugs & dancing
- lirik lagu mean gene – jodeci
- lirik lagu dan mangan – easy
- lirik lagu eyescry & torontokyo – fake friends fake love
- lirik lagu alex mather – bad habit
- lirik lagu epica – wake the world
- lirik lagu att(xx) – bouquet
- lirik lagu steph conde – fakiatore
- lirik lagu ajaypro – mami