lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu ko’rale – commando

Loading...

you′ve got the whole world in your hand

you’ve got the whole world in your hand

wetin pass you e no dey, dey, dey, ehh
you′ve got the whole world in your hand
commando do, do, commando, commando

i get god and i get life
everything else e go work for me
me i no dey to dey run kiti kata (kiti kata, kiti kata)
na you make the favour follow me o
you make the blessing come dey knock my door
and if i want i go order o, order oooo

me no dey do forecasting
anything i want i order o
everything nice and smooth
e be like didier drogba, drogba o

me no dey do forecasting
anything i want i order o
everything nice and smooth
e be like didier drogba, drogba o

you’ve got the whole world in your hand (you’ve got the whole world in your hand)
wetin pass you e no dey, dey, dey
you′ve got the whole world in your hand
commando do, do, commando, commando

commander o yea, yea
follow the lamb i dey see am the thing dey totori
na you tell me say my pikin when you need me, make you dey call on me
this na my confidence
every time i call you over competent
i no need to komot from you, you′re the vine
and i go dey steady dey tap am

me no dey do forecasting
anything i want i order o
everything nice and smooth
e be like didier drogba, drogba o

me no dey do forecasting
anything i want i order o
everything nice and smooth
e be like didier drogba drogba o

you’ve got the whole world in your hand (you′ve got the whole world in your hand)
wetin pass you e no dey, dey, dey (dey, dey, dey)
you’ve got the whole world in your hand (ya, ya)
commando do, do, commando

you′ve got the whole world in your hand (you’ve got the whole world in your hand)
wetin pass you e no dey, dey, dey (dey, dey, won dey, won dey)
you′ve got the whole world in your hand (ya, ya)
commando do, do, commando

biko kponu chinasa, oh
chinasaram okwu k’ibu
chinedu
chinedum ije ka ị bụ
onye nsọ
só gi macha ihe n’ile
commando do, do, ohh commando

biko kponu chinasa, oh
chinasaram okwu k′ibu
chinedu
chinedum ije ka ị bụ
onye nsọ
só gi macha ihe n′ile
commando do, do, ohh commando

you’ve got the whole world in your hand
wetin pass you e no dey, dey, dey
you′ve got the whole world in your hand
commando do, do, commando


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...