lirik lagu koffee – ye (bbc 1xtra cover)
[refrain]
oluwaburna, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye, ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
[verse 1]
this one na gbedu wey dey ja pata
me, i no get time, i dey da pada
dada cover my face, calling me lagbaja
biggie man, wey no dey wear agbada
ahn ahn
[chorus]
my bredda, what’s it gon’ be?
g-wagon or de bentley?
the gyaldem riding with me
i no fit, die for nothing
my bredda, what’s it gon’ be
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit, die for nothing
[verse 2]
ahn, make you know say
anything wey you do, dem must commentate…
so anything wey i dey do
i dey try to dey do am my way…
plenty plenty plenty suffer wey we face
just to make sure money dey
for my people, dey gon’ say
[pre-chorus]
but my people dem go say
i no want kpai, i no want die
i no want kpeme, i want enjoy
i want chop life, i want buy motor
i want build house, i still want turn up
tell me, tell me
[chorus]
my bredda, what’s it gon’ be?
g-wagon or de bentley?
the gyaldem riding with me
i no fit, die for nothing
my bredda, what’s it gon’ be
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit, die for nothing
[verse 3]
different things dem happening
schemes and packaging
in er one night, fourshows i’m juggling
flow like the ocean, my boat i’m paddling
shout out shina peller
that’s my bro; my family
frozen chains, when it comes to money
i dey concentrate
make i tell you straight, you are not my mate
if you be commissioner, i be head of state
[pre-chorus]
but my people dem go say
i no want kpai, i no want die
i no want kpeme, i want enjoy
i want chop life, i want buy motor
i want build house, i still want turn up
tell me, tell me
[chorus]
my bredda, what’s it gon’ be?
g-wagon or de bentley?
the gyaldem riding with me
i no fit, die for nothing
my bredda, what’s it gon’ be
g-wagon or de bentley
the gyaldem riding with me
i no fit…
[refrain]
oluwaburna, o
ye ye, ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye, ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye ye, ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
ye, ehn-ehn, ye ye ye
ye ye ye ye ye ye ye
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu comethazine – drip*
- lirik lagu ignant benches – angry lizard noise
- lirik lagu barikelo x kornett x melo – malena
- lirik lagu herbie hancock – help yourself
- lirik lagu jesse and the revelator – delwyn
- lirik lagu td ceasar – ride
- lirik lagu ignant benches – no, thanks, please
- lirik lagu karol conká – vogue do gueto
- lirik lagu elijah blond – feel me
- lirik lagu overture – noon