lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kodii s.o.g – story teller

Loading...

opeeeeeee
o ti nice
o ti nice
burgudugudugudu
let me tell you something
(kpatutukpa)
(kpatutukpa)

if you’re right here
you’re not in the wrong place
ye ye ye ye ye
kodii kodii
(hmmm)
(yarooooooo)
dey don jam story teller
(kodii gon gon)
na me dey give them better better
small boy wey wan dollar
(o di gon gon)
dema feeling the beat kodii fela (yeyeyeyeye)
dem know me wella

ye
i came to party odi dan dan (dan dan)
girls them want to shake bum bum (bum bum)
kenny wonder play the gan gan (gan gan )
kodii boy give them the pon pon
i came to party odi dan dan

ye ye
i hope you’re feeling good tonight
oya make we go below
e pade mi ni’sale (ye)
emi lomo lope (lope)
en to bawu lo mabe (wo)
i no get time for bebe
monike pade mi ni’sale (ye)
emi lomo lope o
en to bawu lo mabe
i no get time for bebe
go below
kololele kololele
wyne am go below
kololele kololele
baby go below
kololele kololele
go below
kololele kololele
(yeyeyeyeye)
giving them tonight (hmmm)
k!lling them tonight
anybody wey cause wahala
ogun visit am tonight
and as you dey jo open your ear (ah han)
make them no tell you lie for there (hmm hmm)
say chin chin sweet pass shawarma
na poor man dey vex for nepa (hustle ooo)
sha ma lo jele
o de le gbiyanju ko kawe
to ba si fe kose is a goal (goal)
folake to tiroooo
without woman this life no go sweet (lai lai)
ke bami pe sheri (kowa)
i wantu ririri (oh)
oya na gbese 1,2,3
ai!
e pade mi ni’sale
emi lomo lope
en to bawu lo mabe
i no get time for bebe
monike pade mi ni’sale
moma fuwon be tayefele
won bere mi ni sapele
baby get down make we go below
kololele kololele
make you go below
kololele kololele
ye! baby get down make you go below
kololele kololele
thunder!!!!
heh heh

yayiiiiiiii
below, below, below, below
below, below, below, below
(wa seré)
(o ni guitar yi o kare o kare o kare)
(royal primness make you go below oh oh ye)
hm

ye
i hope you’re feeling good tonight?
ye
i know you’re feeling good tonight
(yeyeyeyeye)
(war war war war war)
(hmmm)
yaroooooooo
below, below, below, below
below, below, below, below
(warwarwarwarwar)
(yeyeyeyeye)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...