lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kleph gh – vim dey

Loading...

chairman
kleph
ongodamen

i see am life and am like awurade
how u put so much in man ein body
wake up in the morning you see say god dey
the hustle no be easy n~~~~ i say vim dey
na vim dey o vim dey
awurade awurade
na vim dey o vim dey
awurade awurade

i see am life and am like awurade
how u put so much in man ein body
wake up in the morning you see say god dey
the hustle no be easy n~~~~ i say vim dey
na vim dey o vim dey
awurade awurade
na vim dey o vim dey
awurade awurade

ah yh
make i start from the scratch
somebody ein life ebi movie
somebody ein life ebi advert
make u no bore when am winning
you no ride with me on the journey
how i survive on a daily
when i dey break my back for a penny
i still dey break my back for some cedis
dem figa manna got money
amen me dier i receive it
u dey back negative comment
masa i no dey biz sef
manna got plans for the future
)tamfo n’anim i dey picture
u see me p3 u go wonder
herh this boy kraa
chale don’t think far
blackboy fly don’t trip man
i dey go hard till i make am
my eye red for the money
i can’t wait make i blow money
yo yo yo yo
i see my life and am like awurade
how u put so much in man ein body
wake up in the morning you see say god dey
the hustle no be easy n~~~~ i say vim dey
na vim dey o vim dey
awurade awurade
na vim dey o vim dey
awurade awurade

what be the plan we dey move yh
what be the dream u dey sleep ts3
the street code be the blueprint
we pelican fly we go reach there
i give you the keys to unlock it
gods plan ein na dey keep me
the voice in my head be telling me
bottom up bottom up bottom up bottom up
man i don’t fear we go blow up
nti na this year we go make am
the win is so near i dey see am
i bet you we go be riding on top
motivate with the new slogan bro
yo vim day man
on god

i see my life and am like awurade
how u put so much in man ein body
wake up in the morning you see say god dey
the hustle no be easy n~~~~ i say vim dey
na vim dey o vim dey
awurade awurade
na vim dey o vim dey
awurade awurade


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...