lirik lagu kizzymahny – trenches boy
anyway me way me i go make am
omope ti sha bigo koto di loader
uhn my n~gga on a highway why me i go dey slow down
so many many blessings come say na straight from the yard
me i no dey sober
kolonbi me
as you dey kolonbi me
orilomo to ba je lucky
why you dey flex on me
slow down no time
as you dey kolonbi now
take time, shey you dey whine
shey you dey whine me now now
to be a man is not a day job
married to the game like asorock
man gats to take some liquor
i gat to hustle hard, i gat to link up
woni moti di giran: giran to ti wa di icon
emi oma ran wan: omolope sha ti ma jaiye loo
me i be trenches boy wey dey try to blow
won fe pano ogo: ko ma si soro
awon elenu: awon olofofo
dem no like me, won gbo mi won de njo
and you be hustler:try to dey praise the most high
na money dey ginger me ya
i tell mama say i no go be loser
anyway me way me i go make am
omope ti sha bigo koto di loader
uhn my n~gga on a highway why me i go dey slow down
so many many blessings come say na straight from the yard
me i no dey sober
kolonbi me
as you dey kolonbi me
orilomo to ba je lucky
why you dey flex on me
slow down no time
as you dey kolonbi now
take time, shey you dey whine
shey you dey whine me now now
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu cashtrippy – luvisdrug
- lirik lagu noti rose – float
- lirik lagu young cardi – benz
- lirik lagu no consequence – forged
- lirik lagu f4 (ita) – cheetah
- lirik lagu sxmpra – are you afraid of the dark?
- lirik lagu xsonvii – maybach 2 (gio flow )
- lirik lagu da 8eetlez 2 – the borders of her rage
- lirik lagu biddyfox (pop punk) – marion when she tries on a prom dress
- lirik lagu spice 1 – down payment on heaven