lirik lagu kizz daniel – never
people fear wetin dem no understand
dem want make i play my lastcard
dem smell my aroma
j~pa
won lemi olofin jazzman
i don get thick skin
eno penetrate o
big or small i go celebrate o
i’m still alive
and i appreciate baba god day by day
no call me baba baba
ori ade
lemi mazamaza
travel the world
bi ajala ajala
scatter the formation
pata pata
i’m on my knees
hosana sana
make dem no see me fall for yakata ta
any kele wey do kayamata
save my pr~ck from eternal fire
never never will i ever f~ck up
if i f~ck up na you f~ck
and if you f~ck up
na you f~ck up still
everyday be like carnival
sometimes i be thinking like animal
most times i dey pray make tomorrow no born
cos tomorrow carry belle for karma
straight to the maitama
buy my ticket
go the terminal
go to ghana
go meet abena
abena roll up for me
dagbana
no call me baba baba
ori ade
lemi mazamaza
travel the world
bi ajala ajala
scatter the formation
pata pata
i’m on my knees
hosana sana
make dem no see me fall for yakata ta
any kele wey do kayamata
save my pr~ck from eternal fire
never never will i ever f~ck up
and i f~ck up na you f~ck
and if you f~ck up
na you f~ck up still
never never will i ever f~ck up
and i f~ck up na you f~ck
and if you f~ck up
na you f~ck up still
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu project nightfall – tum hi ho
- lirik lagu miraculous, peter flechtner & jeremy zag – das chaos soll regieren
- lirik lagu фэлла x beddie – international drill
- lirik lagu amanda/gruppa gigant 333 – демоны версия [код]
- lirik lagu pratyaksh bharadwaj – mistake
- lirik lagu the jasons – i don’t wanna masturbate to you (but i do)
- lirik lagu cavasoul – i wanna go home
- lirik lagu maviva – marmoset (мартышка)
- lirik lagu lxckly – 4u
- lirik lagu gene o. – keep on believin’