lirik lagu kizz daniel – jaho
[intro]
vado
dj coublon
krrii
jaho jaho
jaho jaho
[verse 1]
you dey do as them dey do
oga do wetin you know
you better know who you are
you better know who you are
as you come this life alone
na so you go leave this life alone o
you better know who you are
you better know who you are
[pre-chorus]
oro e lowo
oro e lowo olowo lo wa
oro mi lowo
oro mi lowo olowo lo wa
he can give and takeaway
but everyday na for giveaway
baba say make i dey happy
make i dey happy
ayaya
[chorus]
eh
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
[verse 2]
if you talk, you must to do
and when you lie, you know the truth
you better know who you are
you better know who you are
when dem say you don dey hold o
brother keep am on a low
no let anybody know
na money go give fake sweetheart
[pre chorus]
oro e lowo
oro e lowo olowo lo wa
oro e lowo
oroe lowo olowo lo wa
he can give and takeaway
but everyday na for giveaway
baba say make i dey happy
make i dey happy
ayaya
[chorus/outro]
eh
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o o
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
gbe mi di de o
gbe mi di de de de
jaho jaho
jaho jaho o
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu daniels gone – broken moose
- lirik lagu daniels gone – and when the forest crumbles?
- lirik lagu naiomi – lavish
- lirik lagu stefano barotti – rose di ottobre
- lirik lagu dzeguzīte – es vēlos
- lirik lagu sten & saki – militjær (from terkel the motherfårking musical)
- lirik lagu martwy_seba – https://www.youtube.com/watch?v=uvgiaoorcjw
- lirik lagu euphonik – james, pt. 2
- lirik lagu 2g shoota – надоело (tired)
- lirik lagu joyce jonathan – 沒有你 (sans toi – version mandarin)