lirik lagu kizz daniel – eh god (barnabas)
[verse 1]
dear father in heaven
’bout time to take over
e don tey wey i trouble you
back down o lucifer
i no dey follow pastor dey beef imam
father na father
say me i don busy my call
i won focus on you, on god
[pre~chorus]
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
[chorus]
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
[post~chorus]
ah! eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
[verse 2]
dear father in heaven
sometimes i catch your blessings
e dey tey to show for face
e be like hiv
church for club
gucci for cloth
land for ‘port
make dem no mind me yanga
[pre~chorus]
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
eni to mo way shey bo wun lomo barnabas
[chorus]
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
me i get sense
i hold god
i come first
i don boss
plenty talk
plenty noise
plenty people
don come report
[post~chorus]
ah! eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
eh god o
no make i fall
this one wey things dey cost
i still want to ball i still want to tanotano
[outro]
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
aye e ole fe ni to mo way
shey bo wun lomo barnabas
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu ayare – off top!
- lirik lagu random encounters – a hat in time: the musical [by random encounters]
- lirik lagu d’angelo – devil’s pie (made in america festival 2012)
- lirik lagu muse (love live!) – タカラモノズ (takaramonozu)
- lirik lagu will gardiner – everyday
- lirik lagu verónica gutierrez – delito de amor
- lirik lagu harmonic hits – changes
- lirik lagu falito & gucci caliente – lego blocks (hurts like hell)
- lirik lagu tibor & dmla – sve na svoje
- lirik lagu dissent (nerdcore) – monster (remix)