lirik lagu kitokosound – wine slow
[intro]
h~llo kitoko sound
it’s the r double e f a
arándano, on the beats
haha, d.i.n beats
[verse 1]
i wanna love you today
i wanna love you tomorrow
i wanna love you forever
put that body on a replay
baby lemme love you like a deejay
baby make i sample ur ekwe
like say na dj donovan dey play
[chorus]
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
it’s the r double e f a
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
it’s the r double e f a
[bridge]
high me pass a helicopter
wey dey fly pass semе border
e be like ricе and stew wey dem add small beans
gyal wine for d don dada
i dey on for your body contact
i dey off when you touch me like dat
e be like rice and stew wey dem add small beans
gyal wine for the don dada
[verse 2]
your body na jollof
when i wantu chop
girlie gimme love, put jara on top
i’m never satisfied i never get enough
and na so my own dey be anytime i fall in love eee
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow, aaaaa
[chorus]
nwayo nwayo whine am slow
omalicha nwayo whine am slow
ewelugom nwayo whine am slow
[bridge]
high me pass a helicopter
wey dey fly pass seme border
[outro]
written by “david ayibakoipreye consul”
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu joe ness – snl (she needs love)
- lirik lagu benjackson troy – stay
- lirik lagu nextdoordown – what should i say?
- lirik lagu schwarzer engel – einmensch
- lirik lagu nuk – nasty klassy raxhet
- lirik lagu gary b lucas – 10 things i hate about you
- lirik lagu the irish brigade – roisin dubh/mise éire
- lirik lagu rewindraps – rewind holland
- lirik lagu code kunst (코드 쿤스트) – circle
- lirik lagu אפרים שמיר – mazhir otach – מזהיר אותך – efraim shamir