lirik lagu kiss daniel – jombo
amaka ngbo oh, that am sorry oh
ineye dike lobi, ogini what happen oh
as i see your sy face and your big belle
girl i have to change my ways i tell you yeah
me myself i dey pray for my daily bread
ah amaka you carry belle for me how
me myself i dey pray for my daily bread
ololufe i no wan run, but then
your father is violent, ole mi dele oh
jumbo jumbo jombo
will you be fine daddy oh
your mother is black but she sabi galante oh
jumbo jumbo jombo
abeg no vex for me oh
your father is violent, ole mi dele oh
jumbo jumbo jombo
will you be fine mami oh
your mother is black but she sabi galante oh
jumbo jumbo jumbo
i no dey soak no more
amaka you know oh oh, pe omo yoruba ni mi oh
if your papa no want us to marry
jowo malo yo oyun mio
girl am down for you don’t forget
the love i have for you omo no go compare
me myself i dey pray for my daily bread
if baby broke up as long as you love me girl i dey here
me myself i dey pray for my daily bread
ololufe i no wan run, but then
your father is violent, ole mi dele oh
jumbo jumbo jombo
will you be fine daddy oh
your mother is black but she sabi galante oh
jumbo jumbo jombo
abeg no vex for me oh
your father is violent, ole mi dele oh
jumbo jumbo jombo
will you be fine mami oh
your mother is black but she sabi galante oh
jumbo jumbo jumbo
i no dey soak no more
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu dj e-feezy – ima do me
- lirik lagu zion – evidence – zion
- lirik lagu róisín murphy – ten miles high
- lirik lagu alfian – restumu kunantikan – alfian
- lirik lagu vendetta fucking metal – hombre nuevo
- lirik lagu radiohead – the numbers – radiohead
- lirik lagu npu worship – alpha and omega
- lirik lagu blu – the return – blu
- lirik lagu quarta quarta – the dive
- lirik lagu metadonna – rodinal