lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu king imoh – one plus one

Loading...

one plus one na two who dey argue
you say na magu i say na magi
put the ginger in the soup make i come thru
one plus one nah two e still dey hard you
no act like say you no wetin happen
one plus one nah two no dey argue
talk to me baby make i love you
be the roachy let me have you
make the high dey low no dey argue
this na one chance make we go school
i go be your teacher make i teach you
one plus onе na just me and you

bad guy
why you wan dey come you wan dеy form you the bad guy
(you the bad guy)
for the streets dey dey call me shafluss no dey high try
(you wan dey, you wan dey)
this one na high life make you no dey come cry
we dey for club everything done dey high high

omo pastor she carry bible
after round one i knack am round two way
the country hard we still dey argue
person hustle use brain and muscle
make the way pure make the dough come through
one plus one na two no dey argue
if your brain light off carry candle
you wan chook eye for wetin no concern you
matter wey we settle you still dey argue
omo itk you too wan do
no go do the do wey e go kpai you
small kpef you kpef e don dey high you
bad guy
why you wan dey come you wan dey form you the bad guy
(you the bad guy)
for the streets dey dey call me shafluss no dey high try
(you wan dey, you wan dey)
this one na high life make you no dey come cry
we dey for club everything done dey high high

bad guy
why you wan dey come you wan dey form you the bad guy
(you the bad guy)
for the streets dey dey call me shafluss no dey high try
(you wan dey, you wan dey)
this one na high life make you no dey come cry
we dey for club everything done dey high high

one plus one na two na who high you
make your mind no dey reason wetin pass you
abi you never see person wey like you
one plus one fit pass two i declare you

one plus one dem don dey tell you
since verse 1, oya enter verse 2
is like your cooking chicken stew
2 seconds your babe i do
song don end you never zanku
i dey convenience dey buy cashew
this type of maths na hula baloo (e hard ohhh)
oya knack am…….gbese!!
bad guy
why you wan dey come you wan dey form you the bad guy
(you the bad guy)
for the streets dey dey call me shafluss no dey high try
(you wan dey, you wan dey)
this one na high life make you no dey come cry
we dey for club everything done dey high high


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...