lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu king cody – message to the world

Loading...

africa badman dey o
dem don know let dem no,tell dem no this is africa boy,this is an african man from nigeria from iseyin oyo state nigeria call me dem computer jascker
only man zia jah rasta,gimme wisdom he gimme everything to tell you the fact that mi know make you listen
africa badman dey o

on sunday morning when mi and mi baby wake up
on cnn before we start to dress up
mi see palava dem white cop dem f~ck up
on a black man neck na so dem choke up
abegi make i go na so dem lock up
him say mama gbami o,na so dem lock up
people wey dey watching fold hand na them
f~ck up
you africa son of jacob make you wise up

hmmmmmm
this na mi message to the world
this na mi message to the world ooo
this na mi message to the world o
everybody make una listen to mi word ooo
this na mi message to the world
this na mi message to the world ooo
this na mi message to the world o
everybody make una listen to mi word ooo

mi trust in god deep down inna mi heart
we all born with love no hate inna we heart
dem say god judge not face but them mi heart
most time of mi life mi feel sad inna mi heart
mi never see your face but jah mi know say you real
you gotten all the universe and still you got no bill
some of them pastor,alfa dem carry your name for head dem dey steal
dem say you no dey sleep you watch your messenger got k!ll

as me waka to some africa country south and east country north and west country yo
mi see manything wey happen my people dey suffering difficult in breathing yo
this na mi message to the world
this na mi message to the world ooo
this na mi message to the world o
everybody make una listen to mi word ooo
this na mi message to the world
this na mi message to the world ooo
this na mi message to the world o
everybody make una listen to mi word ooo

what kind of spell is dem mankind dem under
mi never know why dem father rape her daughter
abi you know why dem brother rape her sister
when dem good man dey die of them hunger
when most of mi black men dey die of dem hunger o
when we found it so hard to trust all dem police o
when television show me how dem beat dem brother o
person wey dey feed ya you say in your maga o

corona for europe but here na coro in nation
dem lie to us everyone about dem medication
mi hear mi people say dey wan reduce population
if ya caught ya sneeze ya cough na self isolation o
sogbo,(yea yea no)
africa badman

hmmmmmmmm
this na mi message to the world
this na mi message to the world ooo
this na mi message to the world o
everybody make una listen to mi word ooo
this na mi message to the world
this na mi message to the world ooo
this na mi message to the world o
everybody make una listen to mi word ooo
to you all dem leaders and politician in world
see as dem dey do like say na dem be god
for wuhan in china millions of people die in world
cover your face no dey shake na so dem be word
sabali sabali saba na him end the word

mi see a woman getting a child from him husband brother
after many years him talk say na him be the father
dem husband k!ll am and the judge say him
commit murder
dem police and dem criminal later become a brother
political hysteria na him dey for my area
mi see mi poor people dem dey die of dem malaria
u see dem as they do am for my area

hmmmmm
this na mi message to the world
this na mi message to the world ooo
this na mi message to the world o
everybody make una listen to mi word oo


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...