lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kidmiel – fresher’s diary

Loading...

(intro) yeah) kidmiel bounce one time flow

i just wanna take u guys back to when i first enter abu
one of my real life experience for icsa /ramat
i see all my n~~~~~ right here

(verse 1)
one sat~rday morning i being get lecture
wey i no wan miss cz i no wan joke with my future
so i dress cooperate for the big boys culture
kept my beards tidy as per dude wey dun mature
i decided to put on my vintage shirt finally
my and guys being no wan late we left hostel very early
as we dey push i decided to branch and call jerry
to know if him sef dey go lecture that very morning
yeah naso i ask jerry if een dey go
my n~gga said he had something to do so een no dey go
meanwhile my other guys dun waka go front
so alone i march forward just like the third month

(chorus)
no dey dey para ,ogbeni no dey dey para
i’m just a student wey no want any wahala x4

(verse 2)
naso, one n~~a shout hey stop there
then i turn look front , ignore am like say i no hear
but before i know this guy con run stand for my front
some of een guys sef follow am block me for my front
d~~n, i stood as person wey no know wetin dey sup
i con dey reason weda unintentionally i fxxk up
but i swear at that moment i no even fear
cos na person wey commit crime nain suppose to dey fear
naso this guy say enn dey call me so why i no stop
said this shirt you are wearing looks like one of my top
that i lost ,last week when i washed and dried my cloth
said he wants to confirm whether i am putting on his cloth
d~~n i hissed, because i thought it was a prank
told the guy say if een wyn me i go hit am with a plank
see ion got no time dude to be frank
so no go make me break ur head with the alcohol that you drank
(chorus)
no dey dey para ,ogbeni no dey dey para
i’m just a student , wey no want any wahala x4

(verse 3)
nain d guy and enn guy no still allow me too pass
say i must allow dem to search me before i go pass
or dem go give me problem if i try to be maths
then tie me with a rope and beat h~ll out of my ass
naso i clear the guy! n~~~~ shut up
i no b medicine student but i go treat ur fxxk up
i no be zaria based, na from the street of lagos me i come from
as i dey talk i see all my guys wey dey run come
back up dey so my morale con high
my guys ask me howfa guy wetin happen guy
before i even explain oracle dun start to dey para
alex sef con dey shout all my guys start dey hala
is it because he’s alone that’s why una wan chance am
we go light all of una slap if una ouch am
una day dun cutoff how una take pass jamb
nain d guy and een guys start to dey beg us

(outro) no dey dey para ogbeni no dey dey para ,i’m just a student wey no want any wahala, no dey dey para ogbeni no dey dey para i’m just a student wey no want any wahala yeah yeah yeahhh
yeah yeah yeahhh eh eh eh bounce one time!!..


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...