lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kiddhillz – no negge vibes

Loading...

~intro~
omamalélébu

~verse 1~

from the trenches
no relenting
i put myself in the game
no more benching
i put the blood and the sweat
me no fi to relent
cause i know say i want the best things

enemies dey and they plenty
but i keep my focus now on the main thing
as i stand on my ground
me dey pray everytime
let the blessings come and find me

thunder now fire the enemiеs wey talk say me no fit make it
i dеy put in the grind every night and day
cause me want to make it real
e no matter all the kind vibes wey dey bring
cause no negge vibes na my way
i dey stay my lane
i dey tell dem say
~chorus~

ko sha ma ro ra
i been fighting like conan
no sleeping until i own am
this hustle go pay
and if e try to fail
i go start am again
cause i no mind
i keep aiming for the higher, higher
me no send , so i fire
emi gbona, so i do my things and i no mind them

~verse 2~

talk about the jealousy
see dem all hating but they can’t stop me
two times the power
and i keep on doubling
push with the grace
flowing anointing

and i’m feeling so fly
i’m not stopping
what is popping
i’m topping
if they like
make dem come
make dem see
make dem talk on my matter
but i’m not stopping na

~pre~chorus~

thunder now fire the enemies wey talk say me no fit make it
i dey put in the grind every night and day
cause me want to make it real
e no matter all the kind vibes wey dey bring
cause no negge vibes na my way
i dey stay my lane
i dey tell dem say

~chorus~

ko sha ma ro ra
i been fighting like conan
no sleeping until i own am
this hustle go pay
and if e try to fail
i go start am again
cause i no mind
i keep aiming for the higher, higher
me no send , so i fire
emi gbona, so i do my things and i no mind them


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...