lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kiaani – who´s the king?

Loading...

(intro)

wagoan fi mi gal dem
yeeei, straight a way
who the crown fit make he wear em
adiruler

(verse 1)

who be the king ?
who get the crown ?
who be the ladies dema man ?
who wey dey ron the town ?
tell me
who be the king ?
who get the crown ?
who be the ladies dema man ?
who wey dey ron the town town?

paul amba nt3m nanso en3 b3tw3 y3 kyen edikanfo ye
i drop down the banger dem know say the street ebi mе dey control y3

dem no do nothing
ebi we dеy ron ron things
dem no get nothing
ebi we dey ron ron things
so
(chorus)

dem dey sing lullabies
ebi we modify so dey can’t overstand
(ame nfe dede)
dem dey claim dema bad
i dey say dema wack and dey can’t overstand
(ame nfe dede)

no do nothing
ebi we dey ron ron things
dem no get nothing
ebi we dey ron ron things

dem dey sing lullabies
ebi we modify so dey can’t overstand
(ame nfe dede)
dem dey claim dema bad
i dey say dema wack and dey can’t overstand
(ame nfe dede)

no do nothing
ebi we dey ron ron things
dem no get nothing
ebi we dey ron ron things
(verse 2)

they’ve seen the future so dey no want feature
empty barrels dema make most noise
dey claiming dema kings but dey no get crown
we step out with the sound wey dem start to frown ye
speed dem up like a cheetah
dem all be same but am differ
shallow minded but i say man am deeper
dey handle man, man am fire ee` ee` ee`

still okay
still alright
we on top
rule dem all
dey can’t stop
who god bless
man am blessing in disguise

still okay
still alright
we on top
rule dem all
dem want to stop man
but dey don’t know say
man am harder than dem
(pre chorus)

paul amba nt3m nanso en3 b3tw3 y3 kyen edikanfo ye
i drop down the banger dem know say the street ebi me dey control y3

no do nothing
ebi we dey ron ron things
dem no get nothing
ebi me dey ron ron things
so

(chorus)

dem dey sing lullabies
ebi we modify so dey can’t overstand
(ame nfe dede)
dem dey claim dema bad
i dey say dema wack and dey can’t overstand
(ame nfe dede)

no do nothing
ebi we dey ron ron things
dem no get nothing
ebi we dey ron ron things

dem dey sing lullabies
ebi we modify so dey can’t overstand
(ame nfe dede)
dem dey claim dema bad
i dey say dema wack and dey can’t overstand
(ame nfe dede)

no do nothing
ebi we dey ron ron things
dem no get nothing
ebi we dey ron ron things

me wanna know
who be the king ?
who get the crown ?
who be the ladies dema man ?
who wey dey ron the town ?
tell me
who be the king ?
who get the crown ?
who be the ladies dema man man ?
who dey ron the town and the places oooo yeeeeeeeiiii

(outro)

kiaani
far gone from my enemies ooooo
yei
ooh
atanfo mun tumi me agye nyame
adi banker
far gone far gone
madiiiiiina!!!!!!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...