lirik lagu khalie – blessings (shower)
hmmmmmm
hmmmm hmmmm
hmmmmmm
shawa shawale
shawa shawale
blessings go dey shower
money go dey shower
shower shower shower
shower shower shower
shawa shawale
shawa shawale
chorus:
and i be human being like you ?
and i be human being, and i got feelings too
and i be human being my brother oh no no
and i be human being yeah
and i got feelings too
hook:
“ema ri mi wo bi movie
catch me best when i am jonzing
it’s your fault if you don’t know me
everytime i am jonzing “
x 2
verse 1 :
tell them guys make them leave my babe
it’s my season , na my time , let it rain on me
when the blessings shower , e go shower on me
they say the boy dey para , cos the vibe dey plenty
na papa god get the power ,dem wan quench my fire
all the things wey you talk e no matter
some dey pray make i fall down (fall down yeah )
hook:
“ema ri mi wo bi movie
catch me best when i am jonzing
it’s your fault if you don’t know me
everytime i am jonzing “
x 2
chorus:
and i be human being like you ?
and i be human being, and i got feelings too
and i be human being my brother oh no no
and i be human being yeah
and i got feelings too
shawa shawale
shawa shawale
blessings go dey shower
money go dey shower
shower shower shower
shower shower shower
shawa shawale
shawa shawale
pepper !!!!
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu the strangers (pop group) – fake knives don’t kill
- lirik lagu dofamine h4ze – hope
- lirik lagu b wolf – i know
- lirik lagu dessar – одно и тоже (same thing)
- lirik lagu karim soliman – tusi
- lirik lagu bojana & david – nek pričaju
- lirik lagu skorn3896 – show me your teeth
- lirik lagu cassandra alexa – confessions from the other woman
- lirik lagu lucifer’s hammer – the destroyer (legend cover)
- lirik lagu cowbell killaz – frozen (slowed)