lirik lagu khaleed – maya
[beat bridge]
oh yea
[verse 1]
na you dey treat me like kpo kpo
di kpo eh eh eh and for your case
me i fit to slap mopol baby give me
the love wey i want am not asking
for more na you dey burst my brain
you dey make my head dey chokor
oh oh oh
[chorus]
mogbe askamaya
you dey make me maya
cinderella your body dey
make me maya ohhhhhh
askamaya
you dey make me maya
cinderella your body dey
make me maya ohhhhhh
[solo bridge]
if you give me love baby
i no go comot oh
your body touch my body
we bring in result oh oh
if you give me love baby
i no go comot oh
your body touch my body
we bring in result oh oh
[verse 2]
girl you dey make me loose control
you dey give me the love that am wanting oh
girl you dey make me loose control
na your body dey burst my brain oh oh
girl you dey make me loose control
you dey give me the love that am wanting oh
girl you dey make me loose control
baby pls don’t go
[chorus]
mogbe askamaya
you dey make me maya
cinderella your body dey
make me maya ohhhhhh
askamaya
you dey make me maya
cinderella your body dey
make me maya ohhhhhh
[solo bridge]
if you give me love baby
i no go comot oh
your body touch my body
we bring in result oh oh
if you give me love baby
i no go comot oh
your body touch my body
we bring in result oh oh
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu geddo – egyed
- lirik lagu arsen dedic – pričao bih ti o sebi
- lirik lagu do it with malice – pirt egnarts
- lirik lagu sickboyrari – red
- lirik lagu umut can – yapamıyorum
- lirik lagu marlhy – i see through you
- lirik lagu arsen dedic – samo da ti noge nisu hladne
- lirik lagu jack pinheiro – a glória de deus
- lirik lagu lucky k!d – roastbeef
- lirik lagu hungria hip hop – detalhes (ao vivo)