lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kelvis – i nor go let you go

Loading...

i nor go let you go

hook
you don finish my money, you nor want me again
you don finish my cash, then you leave me for pain
you don empty my pocket then you push me away
you don lut my bank account, you say you nor go stay

verse 1
you say you go love me forever, your promises were fake
now excusess every where, why the love fade
all you want from me is money cause you love to spend
little pretty b~tch, all you want is to take
baby leave me alone, let me be, for god sake
i curse the first day i set my eyes on you, it was a mistake
every dissapiontment is a blessing, now i don wake
i’m bold to face the situation, nothing shake me
you can’t eat you cake and have it, you be green snake
have been thinking all night, you kept me awake
i’m the seed of gebriel, you can’t break me
lots of things flooting in my brain, my head de ache me
when i’m angry i speak loud, i don’t know how to rake
promise you i go make more money, i need to wake up
i nor go let you go, i nor go let you leave me
i’m still alive to make more money, that’s my word
hook
you don finish my money, you nor want me again
you don finish my cash, then you leave me for pain
you don empty my pocket then you push me away
you don lut my bank account, you say you nor go stay
you don finish my money, you nor want me again
you don finish my cash, then you leave me for pain
you don empty my pocket then you push me away
you don lut my bank account, you say you nor go stay

verse 2
though things are hard now, baby girl name your price
the downfall of a man, is never the end of his life
no matter the obstacle, make we ran our raise
nothing new for this life, if man fall e go rise
i’m inlove with you, you must love me too
i gave you sweet pet name, that’s why i called tutu
before you pick your baggage, baby make you think twice
you love to please your flesh, nor mean say you wise
try to talk with a grown women, baby you need advice
your body de hot, i cool you down, i got the ice
wethin change your mind set, you use to be nice
if i wrong you i’m sorry, baby no more lies
i nor go let you go, you just have to change your mind
make you think twice, cause you know love is hard to find
dengerous out there, check your time, middle of the night
you dealing with a kind man, you know my heart is white
hook
you don finish my money, you nor want me again
you don finish my cash, then you leave me for pain
you don empty my pocket then you push me away
you don lut my bank account, you say you nor go stay
you don finish my money, you nor want me again
you don finish my cash, then you leave me for pain
you don empty my pocket then you push me away
you don lut my bank account, you say you nor go stay

8 bar beat to fade out

Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...