lirik lagu keasungs – pink smile
give you love
you no fit get enough of my sweet love
me i no go take you for granted
i go make you forget all your past year
give you love, give you love
your eyes’s so beautiful like a dove huh
smile is so pink
pretty thing i dey feel you baby
all i want na person wey go give me peace of mind
no be person wey go strong face too serious to smile
na you i go date
because na you i dey craze for
take you on vacation
complete relaxation mami
the location go be miami
wetin you see go make you happy
make sweet love in a room wey fancy
this your back dey high me
i love the view when you ride me
i can’t dey it baby
your body drives me crazy tasty girl
i go dey your side
na you wey i like
you light me up like drugs
girl you rock my world i believe in you
this no be joke or cruise
i’ll take good care of you
i’ll do all you want me to baby
you and i can take a ride to
where ever the compass points to
somewhere i can be with just you
this is how i feel about loving you
i see the future in you
na why i really adore you
na only you go be my shorty, money
i go spend dollar on you
fanc dinner for two
me i love to jolly o
i’m in the mood to spoil my only shorty
i love my life
i love the way i dey feel right now
i got a pocket full of money now
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu jssr – last time
- lirik lagu youngzvuk – не жаль (not sorry)
- lirik lagu ferry (vocaloid) – cлова
- lirik lagu reza avanluna – nocturne of the heaven
- lirik lagu lucas arnau – ay doctor (trio version)
- lirik lagu godblesskid, wayleen – lame
- lirik lagu richard & the young lions – i ain’t missing you (things got better)
- lirik lagu post sex nachos – old friend
- lirik lagu yungeen ace – variable star
- lirik lagu tx2 – say you’re insecure