lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kayode ft. scuddy – aye

Loading...

before before when person die
dem k!ll cow
nowadays when cow die
dem k!ll person
before before i hear say
we dey gbadun now
nowadays we just count
our own blessings
nowadays police shooting
for no reason
politicians still looting
with no prison
the country is upside down
and you’re telling me
to calm down?
omo, na calm down
to j~pa season

aiye aiye aiye ~
o gbege ~ (kori ba mise)
ni moscow ton wo yen
kosere! (make husle pay)
i say na person wey sabi
fit to relate o!
and if you wanna
know some more
o le bere e!

when man pikin dey
díe him other man~ see gbege
and government dey die all of us~
say where man dey work
na him dey chop o
my brother better laju e
kole rin kan oo~ see
if religion na the only way
why bishop still dey
take him pastor wife? ~see gobe
alfa for mosque dey
sell people head o
you better only open
your heart to the most high

working hard kori bamise
yesterday hustle make money dey today
work and pray sun and rain, every night and day
brother no holiday , mo fe ko rede
le o!

mo ti kayode
mo sise, kin pawo
kori bamise
i dey sofry dey struggle
make hustle pay
make you win
make i win
e nor cause gbege
no o!

aiye aiye aiye~
o gbege~ (kori bamise)
ni moscow ton wo yen
kosere!
na person wey sabi
fit to relate o!
and if you wanna
know some more
o le bere e!

aiye aiye aiye~
o gbege~ (kori bamise)
ni moscow ton wo yen
kosere! (make hussle pay)
i say na person wey sabi
fit to relate o!
and if you wanna
know some more
o le bere e!

if hard work na the way
to wealth~why e be say ?
why laborers dey earn
small pay?~ see gbege
d ceo sidon
dey cally shot o! oh
you got to open your mind
to the real world

working hard
kori bamise
yesterday hustle
make money dey today
work and pray sun and rain
every night and day
brother no holiday
mo fe ko rede
le o!

mo ti kayode
mo sise, kin pawo
kori bamise
i dey sofry dey struggle
make hustle pay
make you win , make i win
e nor cause gbege. no o!

aiye aiye aiye~
o gbege~ (kori bamise)
ni moscow ton wo yen
kosere!
na person wey sabi
fit to relate o! (dem no see say dem no know)
and if you wanna
know some more
o le bere e!

aiye aiye aiye~
o gbege~ (kori bamise)
ni moscow ton wo yen
kosere!
i say na person wey sabi
fit to relate o!
and if you wanna
know some more
o le bere e!

written by kayode aiyenimelo , babatunde kolawole adewole


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...