lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu kay-ara – the accra city hustle

Loading...

verse:
iri!
chale accra wey dem born me so accra be the place
where we dey chase money cos the girlies be taste
chale since morning i’m grinding for cake
god take my soul my dream too insomnia take
so what’s left to give? you for respect me kid!
life is a b-tch and i no be feminist
they say abi d-ck wonder how firm he gets
the way i dey pitch firms no dey get me sef ha!
some ajeb-tter i dey host for my bed
she be naija babe so i dey toast for the bread
i do my research so i know she go spread
me da na koma so, so i know she go pledge
10k! if she dms me
we go facetime and t-x-t
she go lef your there come dee and dee
cos your net worth be my t-n-t
iri! i dey play though
my trap sh-t get waves p-ss radio
this artiste packs hits he be shegey oh
and the day i go come hit mmaa yi de3 me di oh (haha)
abi gee so i laugh for there
primary teacher the way i lash your g33
i dey beat if you like ask ofei
eno be my fault, that -ss offends
now! give me crown!
he be wow!
the noise he dey come with e be chaw!
the mystique in his being e be loud!
the god of you emcees he be sound-ah
the founder, of punchline raps you menners fond of
i dey give you hits la, adolf
old school fraud boy i chill for kaldorf
chale! i came into the gutter with a little bit of b-tter and they say i’m outlandish
god d-mn it! sk!lls in the mic; they can’t stand it
these boys just dey try dey bite they lack branding
granted, dollars in my palm to match the slanging
the egbo be the shomie so i’m stanking
and e be your chick top i am planking
charge it all to the game though
we ron all your babes though
these boys wey dey come start running
neo-spirituals we dey come start something
neo-spirituals, rituals we are coming!

outro:
and i heard y’all talking that lame sh-t f-ck y’all f-ck y’all 3x
(yeah,you know how we do. straight gee sh-t every day. shoutouts to kofcity my city. and accra is still my brithdplace, westlands forever. holler!)


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...