lirik lagu kanwulia – bigger things
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
little things, little things, little things
no dey bother me
bigger things, bigger things, bigger things
wey i wan carry oo
little things, little things, little things
no dey bother me
bigger things, bigger things, bigger things
wey i wan carry oo
enjoy your life properly
cuz problem no dey finish
wahala no dey finish
wahala no dey finish o
enjoy your life properly
cuz problem no dey finish
wahala no dey finish
wahala no dey finish o
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
no go dey form
no dey do like king kong
no go dey do
like say you get a lincoln
gatts be humble
gatts to stay strong
e shock you say
nah me dey sing song
as i dey hustle
and dey make money
i carry phone call on my padi
make we link up
make we link up
make we link up
make we turn up oo
little things, little things, little things
no dey bother me
bigger things, bigger things, bigger things
wey i wan carry oo
little things, little things, little things
no dey bother me
bigger things, bigger things, bigger things
wey i wan carry oo
chorus
enjoy your life properly
cuz problem no dey finish
wahala no dey finish
wahala no dey finish o
enjoy your life properly
cuz problem no dey finish
wahala no dey finish
wahala no dey finish o
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
ah ah ah ah ah
wele le wele le wele le le le
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu kamil hoffmann – dýchať
- lirik lagu d4nny – came from nothing
- lirik lagu ralph weah – run away
- lirik lagu samthing soweto – weekend
- lirik lagu hunter – hélicoptère
- lirik lagu the pica beats – fenwick wren
- lirik lagu lawi – galimoto
- lirik lagu lerco – feu
- lirik lagu ringo starr & stevie nicks – lay down your arms
- lirik lagu pink lady – アダムとイブ・スーパーラブ (adam to eve super love)