lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jung magin – everyday

Loading...

yea yea yea yea yea yea
yea yea yea yea yea yea

yea
yeahh

everyday i’m putting work god grace as i comot doormot
body no too dey rush, one step at a time, making moves that can get us all blown like i stepped on mine
hating ass n~ggas tryna f~ck up the grind
mummy izu dey prayer city wey dey cast and bind
no shaking yo the style is divine, building a wave i’m a gawd like the hommie poseidon
everyday i’m feeling inspire, wake up every morning channeled up with positive vibes
if i say it’s going down, look up and expect it to fall from the sky
all i got my words and my b~lls so i hold them with pride
what i’m blowing is loud, no sky but i got l (el)
so imma go ahead and make me a cloud eh, trendsetter i don’t move with the crowd yea

everyday it’s a strike k!ll another one
everyday on the push me i give my all
everyday we day ball till a man go fall o
on site everyday shey u know d vibe
so we pull out everyday
brodaman no dey play
susupon clear the way
where d money dey
pull out everyday
trynna get the cake
suspon clear the way
on me ting everday

whats the vibe whats the vibe don’t u f~ck with my time no
or me energy
never let mandems f~ck with my high no mind no
we dey waka waka ooo
we dey waka waka waka
we dey waka waka ooo eehh
steady on me corner
me i no dey border
shey u know the broder
popping up me collar
where the mothefoka
wey dey want to gok am
hunger u chop am
e no reach we go top am
shout out to my brodas
shout out to my brodas
all of em ah portaz
all of una proper
no dey dull the dollars
stretching for rubber

everyday it’s a strike k!ll another one
everyday on the push me i give my all
everyday we day ball till a man go fall o
on site everyday shey u know d vibe
so we pull out everyday
brodaman no dey play
susupon clear the way
where d money dey
pull out everyday
trynna get the cake
suspon clear the way
on me ting everday
grind till we pull up in a benzo
oh yeah we grind till we pull up in a benzo
oh yeah we grind till we pull up in a benzo
oh yeah we grind till we pull up inna
inna bimmer


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...