lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jtpraiz – mafarale

Loading...

verse 1

i sit down dey think of your worries

cos i know what you’re going through sorry

omo iya mi pelu to n korin

everyday you pray for your money

but don’t worry o, no sorry
cos i know what you’re going through sorry

i dey pray for you every sunday

cos i know what you’re going through monday

eh you don tire, the place you work dem don fire

if you dey think of suicide abeg no try am

brother sister no try am

better go come your way

ask people wey make am e

one thing i know be say

baba god wey bless me go bless you

chorus

yo go soon hammer (mafarale)

moni ema (mafarale)
yo go hammer (mafarale)

eiy na na (mafaralе)

you go make am (mafarale)

broda sista (mafarale)

i say you go makе am (mafarale)

eiy na na (mafarale)

verse 2

o tin le, ilu le

won pariwo kaakiri ko si ile

won tin ja, ko si oja

won kaakiri idumota tatata

no worry ther’s no lele
all your troubles your problems go run away

see you now next time you go fly away

everything wey you want e go come your way ha

don’t be lazy, keep pushing on

whatever you do, keep moving on

iya to ba ju omo fun ogun odun

bi o ba pa omo, o n lomo ni

don’t be lazy, keep pushing on

whatever you do, keep moving on

keep going higher, even on trial, never retire

chorus

yo go soon hammer (mafarale)

moni ema (mafarale)

yo go hammer (mafarale)

eiy na na (mafarale)

you go make am (mafarale)

broda sista (mafarale)

i say you go make am (mafarale)

eiy na na (mafarale)

refrain

ogbo laye gba, suru ni

jeje ni o, jeje ni o, jeje ni o

don’t be lazy, keep pushing on

whatever you do, keep moving on

keep going higher, even on trial, never retire

chorus

yo go soon hammer (mafarale)

moni ema (mafarale)

yo go hammer (mafarale)

eiy na na (mafarale)

you go make am (mafarale)

broda sista (mafarale)

i say you go make am (mafarale)

eiy na na (mafarale)

teacher nko (mafarale)

professor nko (mafarale)

musician nko (mafarale)

doctors nko (mafarale)

awon students nko (gbera)

footballers nko (is a goal)

mi o le gbagbe o eyin dj mi


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...