lirik lagu jtpraiz - mafarale
verse 1
i sit down dey think of your worries
cos i know what you’re going through sorry
omo iya mi pelu to n korin
everyday you pray for your money
but don’t worry o, no sorry
cos i know what you’re going through sorry
i dey pray for you every sunday
cos i know what you’re going through monday
eh you don tire, the place you work dem don fire
if you dey think of suicide abeg no try am
brother sister no try am
better go come your way
ask people wey make am e
one thing i know be say
baba god wey bless me go bless you
chorus
yo go soon hammer (mafarale)
moni ema (mafarale)
yo go hammer (mafarale)
eiy na na (mafaralе)
you go make am (mafarale)
broda sista (mafarale)
i say you go makе am (mafarale)
eiy na na (mafarale)
verse 2
o tin le, ilu le
won pariwo kaakiri ko si ile
won tin ja, ko si oja
won kaakiri idumota tatata
no worry ther’s no lele
all your troubles your problems go run away
see you now next time you go fly away
everything wey you want e go come your way ha
don’t be lazy, keep pushing on
whatever you do, keep moving on
iya to ba ju omo fun ogun odun
bi o ba pa omo, o n lomo ni
don’t be lazy, keep pushing on
whatever you do, keep moving on
keep going higher, even on trial, never retire
chorus
yo go soon hammer (mafarale)
moni ema (mafarale)
yo go hammer (mafarale)
eiy na na (mafarale)
you go make am (mafarale)
broda sista (mafarale)
i say you go make am (mafarale)
eiy na na (mafarale)
refrain
ogbo laye gba, suru ni
jeje ni o, jeje ni o, jeje ni o
don’t be lazy, keep pushing on
whatever you do, keep moving on
keep going higher, even on trial, never retire
chorus
yo go soon hammer (mafarale)
moni ema (mafarale)
yo go hammer (mafarale)
eiy na na (mafarale)
you go make am (mafarale)
broda sista (mafarale)
i say you go make am (mafarale)
eiy na na (mafarale)
teacher nko (mafarale)
professor nko (mafarale)
musician nko (mafarale)
doctors nko (mafarale)
awon students nko (gbera)
footballers nko (is a goal)
mi o le gbagbe o eyin dj mi
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu junior cally - rosso falò
- lirik lagu vestron vulture - pepsi plunge
- lirik lagu wolves' winter - the splendour of sulphurous knowledge
- lirik lagu томас милтон (tomas milton) - от чувствах (about feelings)
- lirik lagu emcee kb - 18
- lirik lagu pizza delivery boyz - leopard
- lirik lagu lamzo - vérité
- lirik lagu amanda hui ong - criminal
- lirik lagu fourth eye tribe - leanin' on em
- lirik lagu michaelabrantleyofficial - wait