lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jtee – ginger

Loading...

bad boy
yaga
jt pon this

wassup wassup
wagwan for the street way we dey
ama gbe gbe gbe gbearawa arawa arawa arawa n0body way won come down
everybody know say na scarface
hungry lions dem no won support us
omo we go jump fence
sma sma sma sma smash
me just wanna getting higher all day eh eh
omo demma hypocrite
no look at me cause me highway na my way eh
demma wanna look at me
cause me dey chase the higher way eh
demma wanna do the thing me do
me no care omo highway na my way eh

pop up ice
everybody no say na gingеr
who get the key na my gee guys
na dеm be the ginger
we dey pop up ice
everybody know say na ginger
who be the key na gee guys
na dem be the ginger
pop up ice
everybody no say na ginger
who get the key na my gee guys
na dem be the ginger
you dey puff puff pass
everybody know say na ginger
who get key na gee guys
na dem be the ginger
jiggy jiggy for them
bomboclat
dem go won dey won base
for my lane for my place
we dey appreciate
wetin oluwa don run for me
no time to dey hate
wanna jubilate
wanna celebrate
sma sma sma sma smash
we just wanna getting higher all day
omo demma hypocrite
no look at me cause highway na my way eh
opoor pa a
anytime i come kor po ke
you no say i be biggy don
me dey bang bang bang
anytime i come

pop up ice
everybody no say na ginger
who get the key na my gee guys
na dem be the ginger
we dey pop up ice
everybody know say na ginger
who be the key na gee guys
na dem be the ginger
pop up ice
everybody no say na ginger
who get the key na my gee guys
na dem be the ginger
you dey puff puff pass
everybody know say na ginger
who get key na gee guys
na dem be the ginger


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...