lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu john networq – see finish

Loading...

see village people want to know my door step
player haters want to know my concept and my progress
the ladies them want to know my fortress
i swear the best s-x you can have is success (success)
another man dey try to blow my trumpet???
i say i love trump i be trump pet???
you want to know the dept of m6 pocket???
call me a bad guy because i love session???
obsessed, obsessed
because of me i see some people obsessed
upset, upset
because of say i bone dem dey upset
subset e oh
subset
i’m going universal they are subset
nonsense, nonsense
ye ye dey smell nonsense!

lock your door before you baff or them go see you finish
na too much of ekaro na i’m dey bring ba won ni
nakwana, na ge jia
lock your door before you baff or them go see you finish
see you finish

see, there can only be one sarz on the beat o
so wetin be this sars on the street o???
the oppression i dey see, i dey weak o
so i’ve decide to die on my feet o
let’s talk about next year february
the thins wey eye dey see far from ordinary
june 12, dem be look left
now to make it right it’s celebratory???
so if corny man die and corny man bury am
that corny man go die another corny man bury am
be like say we like to the suffer we like funeral
and to become a president you must have been a general
i say if corny man die and corny man bury am
that corny man go die another corny man bury am
be like say we like to suffer head from the federal
and to become a president you must have been a general

lock your door before you baff or them go see you finish
na too much of ekaro na i’m dey bring ba won ni
nakwana, na ge jia
lock your door before you baff or them go see you finish
see you finish

john networq
son of merlin

we die here


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...