lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu joesee – for you

Loading...

#intro
come for you
joesee
die for you
cogent
fight for you

#hook
i met her for road and today
this girl carry my heart go
if you like you can fly high
you will never touch the sky

#chorus
i swear i go come for you
i fit die for you
i go fight for you
do anything for you
i swear i go come for you
i fit die for you
i go fight for you
do anything for you

#verse 1
i see you in my dream everyday
your love make me go holiday
i will carry you go far away
na you wey dey light up my day
sherikoko
nkem o
asam nwa
omalicha
ediyeh
i call you obim o
my bestie my bestie
my bestie my bestie
my bestie ye
baby come takе money
buy anything wey you want oh
mma ino stolen my hеart
leaving me empty
tear me apart
i can never
let you go lie lie
even if you fly fly
straight to jamaica

#hook
i met her for road and today
this girl carry my heart go
if you like you can fly high
you will never touch the sky

#chorus
i swear i go come for you
i fit die for you
i go fight for you
do anything for you
i swear i go come for you
i fit die for you
i go fight for you
do anything for you

#verse 2 (cogent)
life is nothing to me
if i don’t love you
come live in my heart oh
and pay no rent
from monday to sunday
january to december
if you call me baby
me i go come for you
if you love me baby
me i go thank god oh
#hook
i met her for road and today
this girl carry my heart go
if you like you can fly high
you will never touch the sky

#chorus
i swear i go come for you
i fit die for you
i go fight for you
do anything for you
i swear i go come for you
i fit die for you
i go fight for you
do anything for you

#outro
eyen ikana
cogent


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...