lirik lagu joeboy – count me out
i know say you dey think say me i no fit
you think say me i no reach
but i see say you no notice
but i stand fit
dem go talk
dem fit to yarn all they wanna say
but i no send the nonsense
i’m too blessed
god dey my side so you can’t stress me
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m never stopping ye
as i reach here e be like magic
i know you don’t understand it ye
i drop hit
i drop smash hit
and na so e go dey
i’m nevеr stopping ye
now you see me ‘pon your telеvision
everything i do na their motivation
good vibes and celebration
keep it moving with determination
so ké ma lo wa o
shine bright you can see from afar o
you can’t hold me back mo ma ja o
mo ma ja o ja o ja o
sey you no fit count me out
so you no fit count me out
just because i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about ye
no fit count me out
motherf~cker no fit count me out out out
‘cause i no dey shout doesn’t mean i don’t know what i am about o na
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu league of legends european championship – reckless with my heart
- lirik lagu k-moneykolt – project kolt
- lirik lagu ricky hil – bleeding out
- lirik lagu 21rave – iz
- lirik lagu zensery – dominant
- lirik lagu ufo – mother mary (live)
- lirik lagu sleepy hallow – 4or daze
- lirik lagu käiburr – le’yo: krystal session #2
- lirik lagu rose gold (hardcore) – law of relativity
- lirik lagu faraname – top player