lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu joeboy – body & soul

Loading...

[intro]
it’s e kelly

[verse 1]
i dey sing, you dey dance, you dey whine
when you cry i go wipe your eyes
gimme your bag make i fill am with dough
i’m the only one, you no need another

[pre~chorus]
i’ll hold you down
you know this, you notice baby
and i’ve told you now
i’m right here, i dey for you bae
[chorus]
e no get anywhere wey i wan go
if i could i would love you in my next life
i don’t really care about tomorrow
as long as you dey right now, i go dey fine
you got me high when i’m low, low
shawty, you can take my soul
all these things wey i dey talk right now
i dey feel am for my body and bone, oh

[post~chorus]
body and soul
body and soul, oh~oh
body and soul, mmm~mmm

[verse 2]
i love the way you put it on me
that thing wey you dey do me e dey mad me
it’s a vibe when i’m rocking your body
no competition for your side oh dem no reach
make you look me wella, i no be novice
only you, i want don’t need n0body, no

[pre~chorus]
i’ll hold you down
you know this, you notice baby
and i’ve told you now
i’m dey here, i dey for you bae
i’ll hold you down
you know this, you notice baby
and i’ve told you now
i’m dey here, i dey for you bae
[chorus]
e no get anywhere wey i wan go
if i could i would love you in my next life
i don’t really care about tomorrow
as long as you dey right now i go dey fine
you got me high when i’m low low
shawty, you can take my soul
all these things wey i dey talk right now
i dey feel am for my body and soul, oh~oh

[outro]
i dey feel am for my body, for my body, for my body and soul
i dey feel am, i dey feel am, i dey feel am oway
joeboy pon deck
yeah, yeah, yeah
i dey feel am, i dey feel am, i dey feel am for my body and soul
i dey feel am, i dey feel am, i dey feel am for my body and soul


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...