lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu joe el – epo

Loading...

o l’ata , o l’epo
shekpe
o l’epo , o l’ata
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata
omo nothing do me o
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata
i dey hustle on a daily
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata
nothing do you o
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata
still dey hustle on a daily o
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata

i get ginger for body no be lie
omo nothing pass oche
because oche get e che
i get ginger for body no be lie
them go ask me where i go go
them wan know the ko ko
bad man me a go low, so low
come back make i choko choko
galala no be k~nt~ k~nt~
sokoto no be tokyo shey you know
this life wey we dey so mikasa sukusa
make you dance your makosa
ebi o le pa mi o
ko le pa mi
ninu aiye yi o mo ni lati j’aiye
omo nothing do me o
o l’ata o l’epo
l’epo l’ata
i dey hustle on a daily o
o l’ata , o l’epo
o l’epo o l’ata
nothing do you o
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata
i still dey hustle on a daily
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata

i prefer to die like a lion in the jungle
than to come city come dey do like bingo
i know say i dey try them dey pray make i fumble
aiye le she o l’ata o l’epo
this fire just can’t ku this motor can’t taku
omo ? zanku fi ojo jumo taku
forward ever backward ke , it is a taboo
e sun mo shishe gba studio pelu daddy

oya wetin i gain
if i go school i get certificate i no fit use am chop
wetin i gain
o bu owu ego ego ego ego ?
ego bia ne ba
from darkness to up nepa
make them see me dey shout e ba
adanma bia ne ba
omo nothing do me o
o l’ata o l’epo
l’epo l’ata
i dey hustle on a daily o
o l’ata , o l’epo
o l’epo o l’ata
nothing do you o
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata
i still dey hustle on a daily
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata

girl i wanna ride inna your range rover
do the dirty whine do the leg over
enter jango jangolover
wanna jam my kele issa take over
omo i say nothing do me
jevovah cover me
my mama dey for heaven and she no fit loose guard me
i get too much cash and dem no fit buga mi
and when your boss see me e go hala oga mi
whats up tonight
do you and your best wanna rock tonight
ah make we drink tonight
do you wanna pop with the ?tonight
say what’s up tonight
e be you only you i want chop tonight
make we drink tonight
do you wanna pop with the ? tonight
omo nothing do me o
o l’ata o l’epo
l’epo l’ata
i dey hustle on a daily o
o l’ata , o l’epo
o l’epo o l’ata
nothing do you o
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata
i still dey hustle on a daily
o l’ata o l’epo
o l’epo o l’ata


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...