lirik lagu jezzyken – peace n love
Loading...
if we break up, make we make up
cus i’ve got my eyes on you
say na ordinary things you they do
way dey make me gaga for you
the love and the energy you dey give me steady blowing off my mind
say na you i they run to
anytime i wan ease my mind
anytime she cold
say na me she want
anytime she hot
make i cool her down
see my girl i’ll play no games
give you love way no get complains
see my girl i’ll play no games
give you love way go burst your brain
my dokie my dokie
my baby my baby girl
if we break up, make we make up
cus i’ve got my eyes on you
say na ordinary things you they do
we dey make me gaga for you
the love and the energy you dey give me steady blowing off my mind
say na you i they run to anytime i wan ease my mind
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu troy kingi – pseudo ego
- lirik lagu metsakutsu – 50rry
- lirik lagu armand hammer & the alchemist – wishing bad
- lirik lagu adam grae – bust (intro.)
- lirik lagu channeled – again
- lirik lagu oz kayloz – nerdz(brocode)
- lirik lagu dartagnan – ja, ich will
- lirik lagu wejdene – single d’or
- lirik lagu daniel proper-yates – torture
- lirik lagu akb48 – リオの革命 – rio no kakumei