lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jelo – onrepeat

Loading...

~ pre~intro
yeah! oh nah!
eh eh!
je lo

~ intro
away, i dey my way
i no want any motherfc~king badman come my way
mio raye eh rara, emi o raye, see!

~ verse
sheti ready? ‘cos i’m ready
to give you the gbedu steady
come let’s bet it, i go get it
i go get the money plenty ye!
shey you know my hope no go die (die)
you know me dope no be lie (no be lie)
like aeroplane mе dey fly (high)
shey you know me don dеy try hard now

give it to me one time (give it to me one time)
i been waiting long time (i been waiting long time)
shey you know i gat money, i go put curry
and i’ll put more thyme

o mo pe mo lowo gan
kode fun mi shey lowo kan
as omo oro opolo po, wo
mo ma fun e tan lopo lopo, wa

to ba fe dogun kodo gun, toba dija, ki war bere
ehn emi ti mo ti ji ile ti mo n fere, see
no dey tell me rubbish, ni~ga stop that
oro ile, werey ma je ko gbo nta

no cast am, keep it on a low
oga ni master, they already know
non stop carry on o
una never see nada, e ma riran wo o

akogun lori beat ni mi
toba losi party bo lejo miri
industry i don ready, i don dey come
i dey hot like the fire emoji, i don dey burn dem

nigboro aye, enu o ra’le
dem collect your maye, iyen o ma kan aye
eni toba mo loma mo ologbon loma ye
oma n shele nu’aye, ele ri mi mu laye ehh!

elo bere, e lo find out
soro werey, pour your mind out
e ni choice, e ma gboni
tori o dun bi ewa aganyi
find out
soro soke werey, pour your mind out
e ni choice e ma gbo ni
tori o dun bi ewa aganyi

~ hook
ye! sum like shabba
who born dem father
girls wan come to spend my raba
no body badder
when i go harder
ye! demma call me the don dada, see

girl you know we bad (bad) and the money big (big)
don’t mess with the squad (squad) we go hit you big (big)
get the money large (large) and we get it quick
no time we just put it on repeeaaattt

on repeeaaattt
put in on repeeaaattt
put in on repeeaaattt
no time we just put it on repeat!

say sum like shabba
who born dem father
girls wan come to spend my raba
n0body badder
when i go harder
ye! demma call me the don dada, say!
girl you know we bad, and the money big
don’t mess with the squad, we go hit you big
get the money large, and we get it quick
no time we just put it on repeeaaattt!

it’s magiksoundmix production!


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...