lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jeffex – bush baby

Loading...

jeffex
cruising ’round town in a best life kurumarage
shey u wan chill the fresh life

you gats to soji
no dull me no dull me
all my friends get money o
she want me you gat me
me i no here for dull o
shey u balling the fresh life
hustle don pay me o
no dull me no dull me
all my friends get money
wire wire
wire ro se
ramanjago
no need change
ha mo ti mo’yon l’aye mi
mo ma gbara s’aye me
ogologo
ologo rainbow
oshapropro
i know i know you know
ko se ni body to ma riro riro
spicy lo se beat o
all i want na love
love and peace and unity
nai i want fans o
nai i want for winning team
jah bless ja ona
ja bless ja hustle
ja bless ja ona
jah bless ja ona
ja bless ja hustle
ja bless ja ona
oluwa bami shey i know sey u get time o
you know i want the pay i want to live my life o
me i want to dance poko lee for yard o
zanku ko gbe body e o
zanku ko gbe body e o
my god make i no give up make i just vibe (unlimited vibe o)
e be like sey na seeking job make i
just dey give dem vibe (unlimited vibe o)
my own make i no give up make i just vibe (unlimited vibe o)
e be like sey na seeking job make i
just dey give dem vibe (unlimited vibe o)
hey nama hear this song now
hey nama hear this song now
hey nama hear this song now
hey nama hear this song now
see me balling hard now
getting money no dey hard now
any money anyhow now
pressing b~tton no dey hard now
see me balling hard now
getting money no dey hard now
any money anyhow now
pressing b~tton no dey hard now
cruising ’round town in a best life kurumarage
shey u wan chill the fresh life
you gats to soji
no dull me no dull me
all my friends get money o
she want me you gat me
me i no here for dull o
shey u balling the fresh life
hustle don pay me o
no dull me no dull me
all my friends get money
wire wire
wire ro se
ramanjago
no need change
ha mo ti mo’yon l’aye mi
mo ma gbara s’aye me
ogologo
ologo rainbow
oshapropro
i know i know you know


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...