lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jayblu – 100 percent

Loading...

give thanks to god for life
man ah die rich still

jayblu

hadwon baby

whole lotta things ina this life is underrated
you dey alive and you dey complain say you naked
forget say man wey don die no fit wear gucci
na you wey dey alive na him fit wear gucci

so my brother give thanks to jah
even though e never dey make you believe say e go soon come
i no know wetin god don do for you but him love for me na 100 percent ooooo
him grace na 100 percent ooooo
i no deserve am but na 100 percent ooooo
him love na 100 percent ooooo yeah

you know
so many people will say
i don’t have a house, there’s no money, i don’t have a car, so why should i be happy
there’s nothing to thank god for
but you’re alive, you can breathe
your hands can move, your legs can walk
you can see, you can hear, you can feel
a whole lot of people don’t have that so that’s big enough a reason to be alive
i no know why you dey bless me sha
and with the way you connect me sha
no enemy go fit to burn my cable
na for their presence you prepare my table
i turn honorable

chei, baba na you be the way
voodoo and otimokpo no fit contest
baba wey make babalawo confess
ehhh

whole lotta things ina this life is underrated
you dey alive and you dey complain say you naked
forget say man wey don die no fit wear gucci
na you wey dey alive na him fit wear gucci

so my brother give thanks to jah
even though e never dey make you believe say e go soon come
i no know wetin god don do for you but him love for me na 100 percent ooooo
him grace na 100 percent ooooo
i no deserve am but na 100 percent ooooo
him love na 100 percent ooooo yeah

na 100 percent ooooo
him love na 100 percent ooooo yeah


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...