lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu jalazzy – coma

Loading...

intro: yea 5x
heley 4x
iyaaah
it’s your boy jalazzy
(no get coma
no get coma ah
coma,no get coma)2x
asanta yea yea
verse1:
say my brother if you don’t know
life wey i de live i de live am on a low cause na money i de find on a low oh
make n0body stress me
and make n0body envy
i never get doe
no de underrate me
and no de downgrade because say me i broke oh
i de live life jejely
what i havе is a enough for me
them don laugh mе too much i swear
mind my buiz me i no de mind them
them don tuama
but if i blow them go enter my dm
hook:
okwa onwere ife agwaa gi
ika chetara ife agwaa gi
a big imakwa ka osi adi
if you talk say na pride oga na you sabi
chorus:
life get coma
but me i no get coma
some are talk say life is bitter
but life sweet like sugar
them are asking me how far
man i de fine like aisha
strong like a soldier
moving like a river
see my fine body like a rover
call me don dada
african giant
but i no be oluwa burna
(no get coma
no get coma ah
coma,no get coma)4x
verse 2:
my mind is up
sometimes i feel like short
buh my mind is up
omo i can not stop
(stop2x)
because i wanna go to the top
that why i can not stop
till i get the raba ayy yay
(chai)
oluwa de for me
that’s why me i no fit fall at all
(ayy)
oluwa de for me
that’s why me i no fit fall at all
when money no de n0body de check on me
now everybody them de see me on tv
i be ghetto boy i de give them o.t
if you never know i be the king of street
(ayy)
hook:
okwa onwere ife agwaa gi
ika chetara ife agwaa gi
a big imakwa ka osi adi
if you talk say na pride oga na you sabi
chorus:
life get coma
but me i no get coma
some are talk say life is bitter
but life sweet like sugar
them are asking me how far
man i de fine like aisha
strong like a soldier
moving like a river
see my fine body like a rover
call me don dada
african giant
but i no be oluwa burna
(no get coma
no get coma ah
coma,no get coma)8x
(i know my level
i know my level)7x


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...