lirik lagu jachi – bad blood
you stab me for back and smile for my face
you still dey vex when i give u small sp~ce
if na u tell me wetin u go do
shey u go dey with who no like u
instead i go keep enemy for my home o
makachukwu i rather dey alone
to sleep with u is f~ckin dangerous
cuz i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel thе bad blood bеtween us
eh eh eh eh еh еh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
the second u comot for my place
you left footprints wey i no fit trace
buh as ur plan no work with mr who
now u run back to ur mugu mumu
patient dog go chop big bone
so i must wait for who be my own
even though ur face no too look serious
still i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
eh eh eh eh eh eh eh
i can feel the bad blood between us
bad blood bad blood bad blood eh
i can feel it between us aha
shoutout to my niga cashmilli aha
and my boss too
am out
Lirik lagu lainnya:
- lirik lagu glokk40spaz – shane battier
- lirik lagu destroy lonely – look killa*
- lirik lagu canciones de fútbol (hinchadas) – himno de club deportivo estudiantes tecos (mex)
- lirik lagu envy and the sloths – sex (spiritually)
- lirik lagu introvertdame – 2am drunk
- lirik lagu ezhel – karabasan*
- lirik lagu div3s – wit’ it (told you)
- lirik lagu ry’s (fra) – commencer
- lirik lagu fixl, hayne & paddy keyes – take me higher
- lirik lagu zaxckso – child.