lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu j ray – you

Loading...

me i no fit lie to you sey i no love you o baby o
anywhere you wanna go baby i go follow
i no be judas iscariot tell me why i go betray you
i no be maradona tell me why i go play you (olan)

no be sey me i no wan compromise the matter
but i know sey you don’t wanna compromise the matter
no be sey me i know love you enough
but this road to love is rough
whatever you do baby mi o just remember sey

bimpe laide folake o
na dem dey follow me for back
na dem dey want make i lack o baby

deyemi tope seun o
na dem dey follow you for back
na dem dey follow you for back o baby

na you i wan marry o
na you i wan marry o
baby o na na na na you i wan marry o

see for a long time i’ve been searching for you
this one no be scooby doo bee do
because i know sey i will never ever leave you baby o
anything want girl baby gotta let me know
hold on baby never let me go
because i know sey i go love you forever

no be sey me i no wan compromise the matter
but i know sey you don’t wanna compromise the matter
no be sey me i know love you enough
but this road to love is rough
whatever you do baby mi o just remember sey

bimpe laide folake o
na dem dey follow me for back
na dem dey want make i lack o baby

deyemi tope seun o
na dem dey follow you for back
na dem dey follow you for back o baby

na you i wan marry o (iwo ni mo fefe)
na you i wan marry o
babyyyyyy o na na na na you i wan marry o

no be sey me i no wan compromise the matter
but i know sey you don’t wanna compromise the matter
no be sey me i know love you enough
but this road to love is rough
whatever you do baby mi o just remember sey

bimpe laide folake o
na dem dey follow me for back
na dem dey want make i lack o baby (na dem dey rush o)

deyemi tope seun o
na dem dey follow you for back
na dem dey follow you for back o baby

na you i wan marry o
na you i wan marry o
babyyyyyy o na na na na you i wan marry o
na you o


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...