lirik.web.id
a b c d e f g h i j k l m n o p q r s t u v w x y z 0 1 2 3 4 5 6 7 8 9 #

lirik lagu j meed – gbagbe oshi

Loading...

intro

you love me

i love you

but i gat something to tell you

verse 1

mi se omo baba olowo
o babe malo kanju
fi arabale amalowo oooh
ama kole
as time they go ooh
everything go jolly ooh
we go chose our dating wedding
are you ready ooh

pre chorus x 2
forget the story ooh
babe you fine e oooh
no they worry worry
your love is calling calling
forget the story oooh
babe you fine e oooh
no they yori yori
your love they worry worry me ooh
chorus
gbagbe oshi , let them say
gbeagbe oshi , what they wonna say
babe jowo oooh , awon lolè enu won
gbagbe oshi , you know talk is cheap
gbagbe oshi , kan ma so
gbeagbe oshi , owon to fe so
babe jowo oooh , awon elenu mari maso
gbagbe oshi , you know talk is cheap

verse 2
my mosque mind no fit lie
babe you one of a kind
i go take you down to dubai
you’re so fine
my only love nah sugar love oooh
my sweetie babe nah potato babe
my only love nah sugar love ooh
my sweetie babe nah potato babe

verse 1 again

mi se omo baba olowo
o babe malo kanju
fi arabale amalowo oooh
ama kole
as time they go ooh
everything go jolly ooh
we go chose our date wedding
are you ready ooh

pre chorus x 2

forget the story ooh

babe you fine e oooh

no they worry worry

your love is calling calling

forget the story oooh

babe you fine e oooh

no they yori yori

your love they worry worry me ooh

chorus x 2

gbagbe oshi , let them say
gbeagbe oshi , what they wonna say
babe jowo oooh , awon loni enu won
gbagbe oshi , you know talk is cheap
gbagbe oshi , kan ma so
gbeagbe oshi , owon to fe so
babe jowo oooh , awon elenu mari maso
gbagbe oshi , you know talk is cheap
out tro
talk is cheap ooh babe
sè you know
sè you know oooh
love is sweet oooh babe
if money they or e no they
we go they gbemi rabaye
they call me j meed
girl you know


Lirik lagu lainnya:

LIRIK YANG LAGI HITS MINGGU INI

Loading...